• 推荐
  • 排行榜
  • 歌手
  • 歌单
  • 电台
  • 新碟
搜索历史
大家都在搜
玉芬啊玉芬你让彪哥好伤心 老韩很哇塞
水手说
爱情讯息-郭静
搀扶
罗林 3-7品
reason 郑
罗林 1-2品
罗林
王杰
把回忆拼好给你
木乃伊
魔力歌先生
逍遥仙
JINGWEI
【潮剧】出征人在话别声中-姚璇秋
eu sem você
阿悠悠
你若三冬(remix)
嗵嗵
一别两宽
热
搜
词
岁月如笔写春秋你有没有真的爱过我小半周杰伦踏马寻花向自由我羡慕天边的风雨爱人生路漫漫逍遥仙抽离山歌追上云朵为爱痴狂伤心太平洋ANGEL半壶纱舍不得的他他他黄昏街角的晚风琵琶行我把心事说给风
00:00/00:00
 高速下载歌曲音频 下载歌曲到手机下载LRC歌词
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
外链地址
http://www.eemp3.com/audiofile/1aa5e25452dfed91de76c6bde5fa4ec9.mp3
点击复制

Na so dem dey do
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things
Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o
Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o
Ojota, O wa
Owa o
Owa
Agege, O wa
Owa o
Owa
展开显示全部歌词
上一首歌:HYDE [VESK GREEN RE-ENERGY]MP3下载
下一首歌:山野间花又落MP3下载
热门歌手
王菲周杰伦周深海来阿木半吨兄弟李荣浩林俊杰凤凰传奇魏佳艺程响怪阿姨陈奕迅G.E.M.邓紫棋薛之谦张学友小阿枫刘德华Beyond汪苏泷张韶涵
其他人正在听的歌
是非题音乐的入门到改行
Why Would I Ever (2014)Stevie Hoang
指纹胡歌
这一生爱上什么人都不为过赞言
明天过后张杰
小美满 (cover: 周深)长安道
听哭了自己(慢摇版)烟嗓老六
若不是因为你(执着版)励明
若不是因为你(烟嗓R&B)励明
谁家帅小伙李戈
You Belong With Me(Taylor’s Version)Taylor Swift
网站地图RSS地图百度地图360地图头条地图
声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!
下载FLAC音乐网桂ICP备xxxxxxxx 版权投诉 请联系我们 liukaymail#foxmail.com