Yeah yeah
Kaykesh blackonwhite
I done hustle for a very long time
Man just keep it on God I swear
Still dey believing everything gonna be okay gonna be alright now
I dey hope for better days (better)
I dey pray for better grace (better)
Say this life way you come so say na one say you non get another one eh
Jah jah ah
Jah jah
God done bless you bobo
Jah jah
Jah jah
As God done bless you bobo
Jah jah
Jah jah
Shower your blessings on me
Jah jah
Haaaaaann
Oya gimme e song e wise song B part
Baby girl what’s up for my girls for my pals
Say if e go far go far oti kpai
Everyday hustle for mummy for mummy no sleep sooo Jah Jah Jah Jah pull the kanka,baby girl how far show show me balance,sungalaja fun pelu Master,awon Omo Oba loke awon temi wo de cast am
Jah jah ah
Jah jah
God done bless you bobo
Jah jah
Jah jah
As God done bless you bobo
Jah jah
Jah jah
Shower your blessings on me
Jah jah
Kaykesh
Back in the days when them look me less
Man just dey hustle till the next morning
Back in the city in Edo state them no believe me till they see the evidence
Only jah dey bless shower me your blessings I dey chase my dreams
For my destiny
Make them see me they shine
Shine like the star bright like the diamond
Emi hustle nigboro,kin le mowo dele kin sun nigboro for the mummy wey pray for the boy everyday for song kin le rowo fi record so everyday ni Mon hustle ninu bakery mo ni agolo alagolo ori mi ti fe kpain mo sise ninu bariga mo sise l’Agege mo de sise ni command mo de sise L’Olalowo sometimes no food no Garri no be boom,no Garri wey you give me for house wey go boom omo no be small thing eni jeun lo ma yo,DJ chickengun ? To ba sunkun o ma yo,awon temi lo won ti bo won ti hustle owo to le shakabula gan ko le tan sin anyway i go she dey feel me she dey hustle omo iya sugar gan everyday lo fin hustle mo pray Faron kan ma jabo kan wa loke,shout out to Starboy Wizkid ko un na wa loke shout out to Olamide ko un na wa loke,shout out to GoGo ko un na wa loke,sometimes awon iyen loma n gbemi debe