Target You (feat. Syemca) - 2baba/Syemca
以下歌词翻译由文曲大模型提供
I no go lie I dey see you too
我不会说谎 你让我深深着迷
It all depends on what you want do
一切取决于你愿如何回应
No pretend make you just stay true
别假装 请对我保持真诚
As e dey do me na so e dey do you
我的心意如此 盼你亦相同
I no go lie I dey hala everyday
我日夜倾诉 绝不欺瞒
I wonder why you no dey look my way
为何你始终回避我的目光
Abi e get something wey I never do
是否还有未达成的期许
Abi you want make I somersault too
难道要我为爱翻腾起舞
Abi you get another pattern wey I never know
亲爱的 你总有些我猜不透的心思
Make you tell me make I do the needful
请告诉我该怎么做才好
Life is too short baby report
人生苦短 宝贝快坦白心意
Later me and you be our life support
往后余生 我们就是彼此依靠
I don't want to be unfaithful
我不愿做负心人
Abi you never know
或许你还不明白
See I just wanna be simple lover
我只想做个纯粹的爱人
Na so the thing go
这就是我的心声
E get why I dey target you
我为何对你如此着迷
You different from all your crew
你与旁人截然不同
E get the way you dey look me too
你凝视我的方式如此特别
And that is why I dey suspect you
这让我不禁心生疑虑
I know you want us to make
我知你渴望我们相恋
I know you want to know wetin dey my head
我知你想读懂我的心绪
See this song I want it trending
愿这首歌传唱不息
And it could be peaceful too
也能化作温柔的絮语
Oya baby kaikai make we link up
亲爱的 让我们相遇相知
Make ojukokoro people no con dey snatch us
愿那些心怀不轨之人无法拆散我们
I guarantee you I go always defend us
我保证会永远守护这段感情
As I go love you e go make people jealous
我对你的爱会让旁人嫉妒不已
I just wan roll just me and you eh
只想与你携手同行
Forget whatever them do you
忘记过往的伤痛
Abi you get another pattern wey I never see
莫非你还有我未曾了解的另一面
Anyhow you want am I gat you and me
无论你如何渴望 我都愿与你相守
I don't want to be unfaithful
我不愿做负心人
Abi you no go like to know
难道你不想知晓
See I just want to be a simple lover
我只想做个纯粹的爱人
Nah no let the thing go
别让缘分溜走
E get why I dey target you
我为何对你如此着迷
You different from all your crew
你与旁人截然不同
E get the way you dey look me too
你凝视我的方式如此特别
And that is why I dey suspect you
这让我不禁心生疑虑
I know you want us to make
我知你渴望我们相恋
I know you want to know wetin dey my head
我知你想读懂我的心绪
See this song I want it trending
愿这首歌传唱不息
And it could be peaceful too
也能化作温柔的絮语
Na peaceful chilling around my way
在我身边享受岁月静好
Good good loving for you all the way
一路给你最纯粹的爱意
Abi e get another pattern wey you wan see
还是你想看到别的花样
Make you tell me make I show you for free
让你心甘情愿 我愿为你倾尽所有
I don't want to be unfaithful
我不愿做负心人
I don't want to be that for sure
我绝不愿成为那样的人
See I just want to be a simple lover
我只想做个纯粹的爱人
Baby let this love flow
亲爱的让爱意流淌
E get why I dey target you
我为何对你如此着迷
You different from all your crew
你与旁人截然不同
E get the way you dey look me too
你凝视我的方式如此特别
And that is why I dey suspect you
这让我不禁心生疑虑
I know you want us to make
我知你渴望我们相恋
I know you want to know wetin dey my head
我知你想读懂我的心绪
See this song I want it trending
愿这首歌传唱不息
And it could be peaceful too
也能化作温柔的絮语
E get as you dey do me
你对待我的方式让我困惑
E get as you dey do me
你对待我的方式让我困惑
E get as you dey do me
你对待我的方式让我困惑
Eeh hen
E get as you dey do me
你对待我的方式让我困惑
E get as you dey do me
你对待我的方式让我困惑
E get as you dey do me
你对待我的方式让我困惑