Bae Bae (Explicit) - Ruger/BNXN
以下歌词翻译由文曲大模型提供
Lyrics by:Michael Adebayo Olayinka/Daniel Benson
Composed by:Michael Adebayo Olayinka/Daniel Benson
Produced by:Blaisebeatz
Wetin be your P tonight
今晚你的心情如何
I dey Yankee tonight
我今晚在异乡
Make I play with your P tonight
让我今晚与你共度
Na me and you tonight
今晚只有我和你
I'm so angry tonight
我今晚如此愤怒
Make me happy tonight
让我今晚快乐
If you smoke baki tonight
如果你今晚沉醉其中
Then I go give you backi tonight yeah
今晚我会让你心满意足,是的
Oh bae-bae I'm feeling good bae-bae
哦,宝贝,我感觉很好,宝贝
Don't know if you feel it too bae-bae
不知道你是否也有同样的感觉,宝贝
Shey make we dey move bae-bae
让我们一起行动吧,宝贝
E choke on me o- for days
你让我无法自拔,已经好几天了
Inú mi dun bae-bae
我的心里充满了喜悦,宝贝
How you go say I no miss you bae-bae
你怎么能说我不想念你呢,宝贝
Shey make we dey move bae-bae
让我们一起行动吧,宝贝
Ah Ọgọzini ma gọ
啊 亲爱的 来吧
Ka maa lara wa neighbours wọn maa gbọ
让我们的邻居都能听到
And I will use a rubber no nylon
我会用橡胶 而不是尼龙
Then I fly you back to Naija by dawn
然后我会在天亮前带你飞回尼日利亚
Uh uh Ọgọchukwu no
嗯嗯 亲爱的 不要
Me I dey for you and Ọlọrun gbọ
我为你而存在 上帝也听见了
Like I rip you commot for nylon
就像我把你从尼龙中解放出来
I don book appointment for Nicon
我已经在尼康预约了
Wetin be your P tonight
今晚你的心情如何
I dey Yankee tonight
我今晚在异乡
Make I play with your P tonight
让我今晚与你共度
Na me and you tonight
今晚只有我和你
I'm so angry tonight
我今晚如此愤怒
Make me happy tonight
让我今晚快乐
If you smoke baki tonight
如果你今晚沉醉其中
Then I go give you backi tonight yeah
今晚我会让你心满意足,是的
Oh bae-bae I'm feeling good bae-bae
哦,宝贝,我感觉很好,宝贝
Don't know if you feel it too bae-bae
不知道你是否也有同样的感觉,宝贝
Shey make we dey move bae-bae
让我们一起行动吧,宝贝
E choke on me o- for days
你让我无法自拔,已经好几天了
Inu mi dun bae-bae
我内心愉悦 宝贝
How you go say I no miss you bae-bae
你怎么能说我不想念你呢,宝贝
Shey make we dey move bae-bae
让我们一起行动吧,宝贝