The Lord is my and my salvation who shall I fear.
As you just want come they bless me
Enemies want come they reason
Oluwa make you do am for me
Oluwa make you do am for me
As you just want come they bless me
Enemies them want come reason
Baba God make you change for them (Allah)
Baba God make you change for them Aswear)
As you shine your light upon me
Enemies them want come reason
Baba make you check them for me (check them
Baba God make you balance them for me (balance them
Now we taking over the street
taking over this game
Enemies Dey no fit see our back
We are here just take over the street
We are just to take over the game
Omo make you no come here come play
Omo we no come they reason say we come here come they play.
My brother we no they play
We need all this Fucking money
Money wey go light our life
Money wey go start our life
Money wey go shine up our life. shine up our life
Oluwa do am for me
Do am for them
Omo boys them don hustle
Wetin them need
Blessings blessings blessings blessings.
That is all I ask, all I ask
Because na your grace we they ask
Oluwa make you just they do for us do am do am for your children.
Chorus.
As you just want come they bless me
Enemies want come they reason
Oluwa make you do am for me
Oluwa make you do am for me
As you just want come they bless me
Enemies them want come reason
Baba God make you change for them (Allah)
Baba God make you change for them Aswear)
As you shine your light upon me
Enemies them want come reason
Baba make you check them for me (check them
Baba God make you balance them for me (balance them
Verse 2
Bless me bless me
Oluwa bless me
Enemies Una no fit see me
Enemies them no fit see you
The more you look the less you see
Omo boy fear me.
Clear road clear road anywhere you they
Omo boy I go light up your brain
I no they see you
Omoge wa
Omoge bend down
Omoge bend low
Bend down bend low
Omoge shake am
Shake this things make I spray you
All this money
All this shedders
All this rubbers
All this feathers
All this fingers
All this things
Wey go make you shine up
Spiritual)
Let the ship just sail
Let the ship just sail
Let the ship just sail
Let the ship just sail eh eh
Smooth sailings that is all I see
Let the ship just sail eh eh
Oluwa Mexy they here
Afro boy play am for us.
CYD.