BENIN BOYS - Rema
以下歌词翻译由文曲大模型提供
Lyrics by:Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada
Composed by:Rema/Shallipopi/Agada Prince Oyada
Produced by:Rema/Producer X
They call me shallipopi
他们都叫我沙利波比
Pluto presido
冥王星总统驾到
Say say say
喊出来 喊出来
Say say say
喊出来 喊出来
Say say say
喊出来 喊出来
Say say say another banger
再来一首劲爆金曲
Touchdown benin boys gen-gen-gen
贝宁男孩强势登场 势不可挡
Money yapa money repete confirm
钞票翻倍 财富再确认
Remy ekehuan road shalli sapele ayy
雷米大道闪耀着萨佩莱的光芒
Santa monica touchdown shekens clear road
圣莫尼卡降落 道路畅通无阻
They dey like to dey dance the legbegbe eh
他们最爱跳那激情四射的舞步
Na we dey bully na we dey pepper say
我们就是最嚣张最火辣的存在
If you play with the boys you go collect
敢招惹我们的人注定要吃亏
See doings you no fit talk say we no get oh ayy
看看这排场 没人能否认我们的实力
E get why dem dey call us benin boys confirm
这就是他们称我们为贝宁男孩的原因
We no dey make too much noise clear road
我们低调行事却让道路自动让开
Na we dey pull up with convoy eh
我们车队浩荡而来 气势如虹
You know the billings wey we dey chest okay
账单金额尽在掌握 你懂的
Many fishes in the river but na you
弱水三千只取一瓢饮
I wan taste say say say say
让我细细品味你的美好
Chop you and clean mouth eat you for lunch eh
与你共进午餐后仍意犹未尽
Have you for dinner unto the next confirm
晚餐时分再续前缘
Have you for dinner unto the next confirm
晚餐时分再续前缘
See money see am see see see money oh
看这财富源源不断 金光闪耀
See money see am see see see money oh
看这财富源源不断 金光闪耀
See money see am see see
看金钱 看它 看啊看
See money oh say say
看金钱 说说看
See see see money oh wahala
看啊看 金钱啊 烦恼都消散
See money see am see see
看金钱 看它 看啊看
See money oh
看金钱啊
See money see am see see
看金钱 看它 看啊看
See money oh eh confirm
看金钱 啊 千真万确
See money see am see see
看金钱 看它 看啊看
See money oh say say say say say nor go dey
数着钞票 永不停歇
Na we be the pride of benin oba sef
我们是贝宁的骄傲 连国王都赞叹
Suppose give us medal oh give medal oh
该给我们颁发勋章 荣耀加身
Na my benin brothers I go call before
先召唤我的贝宁兄弟们
I call olopaa oh if anything kpa oh ayy eh way
再联系元老们坐镇 万事俱备
Remy boy you can paste me your location confirm
雷米兄弟 速发定位来相见
What is your next destination say
下一站征程在何方
Should I give you my direction say say say
要不要听听我的指引 说说说
Touch benin boy you don touch
别随便碰贝宁男孩 你碰不得
The full nation say say
全国上下都在说 说说
Touchdown benin boys ki gen-gen-gen eh
贝宁男孩强势登场 嗨嗨嗨
Money yapa money repete confirm
钞票翻倍 财富再确认
Remy ekehuan road shalli sapele way
雷米大道路过 萨佩莱街闪耀
Santa monica touchdown shekens nor go dey
圣莫尼卡潇洒落地 绝不含糊
They dey like to dey dance the legbeegbe
他们最爱跳起莱格比舞
Na we dey bully na we dey pepper
我们就是霸气 我们就是火辣
If you play with the boys you go collect
敢招惹我们的人注定要吃亏
See doings you no fit talk say we no get
看看这排场 没人敢说我们不配
E get why dem dey call us benin boys confirm
这就是他们称我们为贝宁男孩的原因
We no dey make too much noise eh
我们低调不张扬
Na we dey pull up with convoy okay
车队开道显排场
You know the billings wey we dey chest say
账单数字亮出来
Many fishes in the river but na you
弱水三千只取一瓢饮
I wan taste say say say say say say say
我要尽情享受 嗨到极致
Chop you and clean mouth eat you for lunch eh
与你共进午餐后仍意犹未尽
Have you for dinner unto the next nor go dey
留你作晚餐 明日依旧不厌倦
Oya spekele spekele dun gbaga dun
来吧尽情舞动 节奏狂热震颤
Benin boys no dey rest oya ji ma sun ayy
贝宁男孩永不停歇 昼夜狂欢
Say we see opportunity we no fit zuzu eh
机遇当前 我们绝不犹豫退缩
Small thing come out use am buy 4matic
微薄收益 也能换来豪车驰骋
Small circle big money dirty money
小圈子大财富 灰色收入滚滚来
Chubby body wanna gum me ah confirm
丰腴身段想黏我 这很确定
New benz oh incoming eh
新奔驰即将到货
Sexy body tell me what time
火辣身材 告诉我何时赴约
That you coming eh wahala
你何时过来 麻烦事都闪开
See money see am see see see money oh
看这财富源源不断 金光闪耀
See money see am see see see money oh
看这财富源源不断 金光闪耀
See money see am see see see money oh
看这财富源源不断 金光闪耀
See see see money oh wahala
看啊看 金钱啊 烦恼都消散
See money see am see see see money
看那财富 看啊看 看遍金银闪耀
Oh say say say say say say say
来吧 尽情欢呼 高声呐喊
See money see am see see see money
看那财富 看啊看 看遍金银闪耀
Oh eh confirm
没错 这就是真实
See money see am see see see money
看那财富 看啊看 看遍金银闪耀
Oh say say say say say nor go dey
来吧 永远不要停歇
Yo x
哟 x
Yo x
哟 x
Yo x
哟 x
Ki
起
Ki
起