Topboy Dey here with the vibes , e go clear for your eyes
E go clear for your
As I Dey Cooley down,
No go whine me sometimes I be hooligan oh
Bottle for your kpari, you go settle down
And if you get nine lives you go still need more
I’m a militant,
show me what is Caesar’s make I fit seize am
if I don Dey go astray make una hold me down
And as the king wey I be make una give me crown
Shayo too much for the body
Drinking cognac so I can feel alright
Many things wey man Dey think
So I have to run away from Delilah
I don go hard mi o lole
I just told my people that I’ll be rightback
Never looseguard mi o seke
Say no man can tell how I’m feeling right now
Say no man can tell ah ah ah
Say no man can tell uh uh uh
Say no man can tell ah ah eh
Say no man can tell
Wetin I Dey reason , if na you my brother man you go 4
I no wan Dey Cap, but this talent, my brother man na follow come
I don near where dem say
Make I no go
3 lion drag of backy I don go
Na wetin we Dey use Dey free the mind - the soul - the body i Dey tell you
Roll me one blunt make i kpo now
Free my mind I no wan reason am
All this shitty things wey Dey go on
I no wan think am if I do e go do me bad
Roll me one blunt make i kpo now (kpo now)
Free my mind I no wan reason am
All this shitty things wey Dey go on
I no wan think am if I do e go do me bad
Shayo too much for the body
Drinking cognac so I can feel alright
Many things wey man Dey think
So I have to run away from Delilah
I don go hard mi o lole
I just told my people that I’ll be rightback
Never looseguard mi o seke
Say no man can tell how I’m feeling right now
Say no man can tell ah ah ah
Say no man can tell uh uh uh
Say no man can tell ah ah eh
Say no man can tell