Vol! Voltage
mellow.
This Life I just wanna Breathe
Make money for me and Family
They try, frenemies
Men nor GREE make dem commit felony.
This Road, My own I dey grind nor dey see foes
This Road, Alone, I dey bomb nor dey see foes
Wowo (who? Who?) yeah yeah
Wowo yeah yeah
Wowo (who? Who?) yeah yeah
Wowo yeah yeah
Bank of America
Aunty Shalewa
I wan turn Big man
Dangote, Dantata
Bank of America
Aunty Shalewa
I wan turn Big man
Dangote Dantata
Who? where them?? wey wan relent
nor they fear cause e go tear
Who? where them?? wey wan relent
nor they fear cause e go tear!!!
Steady grinding men dey hustle for the bag
Buy one Maybach
leave kpon kpon nor go kpai before your time
no no no nor go kpai before your time
I get Authority over principalities
Can’t kill my vibe can’t take the Energy
Never born the person, no Man no Lady
Oh I get Authority over Principality
This Road, my own I Dey grind nor Dey see foes
This Road, alone I Dey bomb nor dey see foes
wowo (who? who?) yeah yeah
Wowo yeah yeah
Wowo (who? who?) yeah yeah
Wowo yeah yeah
Bank of America
Aunty Shalewa
I wan turn Big man
Dangote Dantata
Bank of America
Aunty Shalewa
I wan turn Big man
Dangote, Dantata