She fine like a mamiwater
Bebe idiyen jabura ta
She dey high me like sativah
She iwo lo je ki ma fa tira
She fine like a mamiwater
Bebe idiyen jabura ta
She dey high me like sativah
She iwo lo je ki ma fa tira
Gat me mental baby
Come to center
Spend the dollar
Spend the money in abundance
Ah
Shayo dey for my table
Ten Azul for my table
Kele dey for my table
Westkiss am capable
O necessary o
Owo yi necessary o
O necessary o
money necessary
O necessary o
Owoyi necessary
O necessary o
Money necessary
Attention attention
Why you won put me for tension
Why you won put me for pressure
Anything wey you want make you mention baby o
Ahah
Ohema baby oo
Ohema baby o
Bad fine girl she too sabi o
She carry body o
She too sabi o
Oh oh
Gat me mental baby
Come to center
Spend the dollar
Spend the money in abundance
Ah
Shayo dey for my table
Ten Azul for my table
Kele dey for my table
Westkiss am capable
O necessary o
Owo yi necessary o
O necessary o
money necessary
O necessary o
Owoyi necessary
O necessary o
Money necessary
Attention attention
Why you won put me for tension
Why you won put me for pressure
Anything wey you want make you mention baby o
Ahah
O necessary o
Owo yi necessary o
O necessary o
money necessary
O necessary o
Owoyi necessary
O necessary o
Money necessary