B!
(Hmmm won ni won wa mi o)
(Won ni won wa mi o)
Y'all I got that Godfidence (Big M)
Wooza! (Won ni won wa mi)
Man I no cap I got confidence (Kosiwerey)
Yeah (Won ni won wa mi o)
I can go high
I can go low (Low)
Came thru many miles
I ain’t gon fold
Look inna me files
Am I gon blow
If you won’t play me then
How you gon know (Bawo)
I don’t do plastic
Ain’t no mannequin
Shey bi iwo naa saari
Zero panicking
You ain’t gonna find me
Wetin no concern me
Always on my guiding
Minimal bragging
Step in this bitch doing nicely
Step on me bitch that’s ghastly
Might seem like I’m coming lastly
But you see
Kunta kinte o jaasi
Man like me (Like me)
Fit deliver H.I.T (Hit)
If you see me for your A.I.T
That means I don spread like H.I.V
My shit organic
Hmmm
I will never cut thru corners
You want make I craze here for y’all
Omo olomo le fe lo pa
Hmmm ota po gan
They want make I sit down ground
They don’t wanna come thru for man
I will never take it easy on y’all
Huh huh mo maa je lo
Hmmm won ni won wa mi
Hmmm won fe co-sign mi
Hmmm mo ni kan try mi
Hmmm mo ni kan ginger mi
Na wetin God design
Na him man e dey call divine
Steady grinding we wait for sign
We dey pray make blessings no decline
E don tey I done been around
Dem know say I no be regular
E don reach make you see me now
Dem no born make you dare me now
Huhh make I show you as e go
I go give you overload
Gbedu plenty and e choke
Dem go loud am from Eko
I been there on a low
Protecting my soul
Working on my growth
I no come here to cajole
Hmmm
I will never cut thru corners
You want make I craze here for y’all
Omo olomo le fe lo pa
Hmmm ota po gan
They want make I sit down ground
They don’t wanna come thru for man
I will never take it easy on y’all
Huh huh mo maa je lo
Hmmm won ni won wa mi
Hmmm won fe co-sign mi
Hmmm mo ni kan try mi
Hmmm mo ni kan ginger mi
Hmmm won ni won wa mi o
Won ni won wa mi o
Won ni won wa mi o
Won ni won wa mi o
Won ni won wa mi o
Won wa mi o