Ah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Babie
You're so special baby
ELAWizziee babie
Soji
Say na you be my love
You be my babe
Anything you want I'll go all the way
You gimmie joy I dey happy everyday
Light me up na you be my Faraday
Say na you be my chargie
You be my queen
You be my sunshine
You gimmie peace
I ready go follow you far away
Anywhere you dey na
There I desire dey for life
They say where your treasure
Is there lies your mind
24/7 you're crawling all over mine
I be thinking about you every time
Girlie take over my body
Take over my mind
See that place where you dey
Na hin I really wanna dey
Look into my eyes
You go see say fire dey
One meter apart, one minute away
From you is already far away
Wetin dey yarn, who dem be
Where dem dey
I don't really care
What they really wanna say to me
For a million days
I'll love you a million ways
Say na you be my love
You be my babe
Anything you want I'll go all the way
You gimmie joy I dey happy everyday
Light me up na you be my Faraday
Say na you be my chargie
You be my queen
You be my sunshine
You gimmie peace
I ready go follow you far away
Anywhere you dey na
There I desire dey for life
Oh Oh
Na you dey burst my brain
Right in my body, spirit and my soul
You got me feeling like
Oh Oh
Without you girl I can't breathe
You're the only source of joy in me
And so I cannot do without you
So many girls don try to kolobie
Dey wan be with me
They tryna put their body on me
I no dey gree cause all I want is you
Everything that I need
In my life is you and me
And if you're gone
For just one minute
I won't know what to do
See that place where you dey na
Hin I really wanna dey
Look into my eyes
You go see say fire dey
One meter apart, one minute away
From you is already far away
Wetin dey yarn, who dem be
Where dem dey
I don't really care
What they really wanna say to me
For a million days
I'll love you a million ways
Say na you be my love
You be my babe
Anything you want I'll go all the way
You gimmie joy I dey happy everyday
Light me up na you be my Faraday
Say na you be my chargie
You be my queen
You be my sunshine
You gimmie peace
I ready go follow you far away
Anywhere you dey na
There I desire dey for life
Oh Oh
Na you dey burst my brain
Right in my body, spirit and my soul
You got me feeling like
Oh Oh
Without you girl I can't breathe
You're the only source of joy in me
And so I cannot do without you
Daa di da da da da da
Daa di da da da da da
Daa di da da da da da
Whoa, girl dey make me kolo
Girlie got me crazy
Girl you got me
Crazy na na na na na na
You're so special baby
ELAWizziee