Verse 1
As you dey talk for my back
abeg make you no pintch me...
Na my life I dey live
Why you dey judge me
Shay you be God
Ogbeni make you free me
Na only one life you get , waste am wisely.
Am Stress but still smiling in public.
In today's world, even justice kneel against the Money
So tell me
money over everything ?
I be that goat weh they labelled as the black sheep
So I dey fuck anything weh no dey make me happy.
you feet begin give what belongs to ceaser to ceaser
cause if that ur kala enter my hand
I go cease am na
Na street I grow
abi you think say I no sabi use am ?
problem
E dey part of life , as you face am with am a with smile
na still art of life.
Problem
E dey part of life ,as you dey face am with a smile
Na still art of life
Chorus
We started from the bottom now we're here..
Hmmm....now we're here
We hustle Avery day to pay the bills...
Hmmm....to pay the bills
So why they hating on the nigga for no reason...
Hmmm...for no reason
Why the hating on the nigga for no reason...
Hmmm for no reason
Verse 2
Weekend plans
Seeing all my niggas
put up with there bens now
White one
Black one
with buddy booty
Chikalas
Guess what
Heading to Dallas
Naira note
No
Dem dey chill with dollars
That reminds me of
Those burri the changers
Echoes of hard time
I got my bad
Non of them send my papa
Na only me dey carry my cross dey waka
Na general paint I dey last night
Ashawo don put price
Imagine say
I dey price puna
Like paint of rice
E vex me
Weh I get men on tag
Lagos
We dey ya were
All this lagoscian we
no dey ok
Imagine say talent like me still dey hold palm pay
tru tru life no balance
I no dey ok
Chorus
We started from the bottom now we're here..
Hmmm....now we're here
We hustle Avery day to pay the bills...
Hmmm....to pay the bills
So why they hating on the nigga for no reason...
Hmmm...for no reason
Why the hating on the nigga for no reason...
Hmmm for no reason