• 推荐
  • 排行榜
  • 歌手
  • 歌单
  • 电台
  • 新碟
搜索历史
大家都在搜
豆包
大山之子-老胡YOKU
在加纳共和国离婚
Call Of Silence
my way
Call Of Silence -Attack On Titan
Call Of Silence (Attack On Titan)
call of silence 纯音乐
sing mir deine
M.R.Y麦尔彦 - China
麦尔彦
china
future funk
nevada
游京
DJ小西 - Lightfoot Groove
caravan
矿野孤
Ngẫu Hứng
way back
热
搜
词
我不该动情 你有没有真的爱过我 岁月如笔写春秋 人间的剧本 烟火 踏马寻花向自由 一生所爱 反乌托邦 依兰爱情故事 再爱你也没用 无人之岛 红尘客栈 樱花草 吹吹山顶的风 黄昏 就让岁月开成一朵花 雨爱 甲乙丙丁 街角的晚风 你短暂出现又匆忙离开
00:00/00:00
 高速下载歌曲音频  下载歌曲到手机 下载LRC歌词
随时随地任意搜索并下载全网无损歌曲
扫描右侧二维码下载歌曲到手机
扫描下方二维码下载歌曲到手机
免费获取更多无损音乐下载链接
外链地址
https://www.eemp3.com/audiofile/36dbda715d3e7ce42126d1e4feff8842.mp3
点击复制

I go like I go like I go like
I go like to be your number 9
Say na only ur post I go shooti my shot
Even de gea no fit save am
We go putti leg for one trouser
See my own sef na over size
Okirika bum shot wey you over price
Na hin carry the ikebe wey Dey energize me
Only your love wey go bellyful me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimanimo
Say na only your love wey go bellyful me
Shawty oh shawty oh
Call everybody
Daddy oh mummy oh
Make e Dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwatiti loving
(Ouuuuuuu) Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
Nwere ouuu weru weru weru oo
You go know when you meet somebody
You can’t be without her body company
Uh I wanna please you
I no Dey tease
Oh my oh my
Number one girl your position valid
You know the matter o your body conquer me
Who go wan Dey reason
Say make I leave you nwanyi oma
Only your love wey go bellyful me
Only you tananana my telephone
Girl I sure no be inimanimo
Say na only your love wey go bellyful me
Shawty oh shawty oh
Call everybody
Daddy oh mummy oh
Make e Dey know one thing oh
Say, one thing don lead to something
And na something wey cause nwatiti loving
(Ouuuuuuu) Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
Nwere ouu wey o wey o wey o girly o girly o
Nwere ouuu weru weru weru oo girly o girly be my girly o
展开显示全部歌词
上一首歌:SUGAR RUSHMP3下载
下一首歌:无人之境MP3下载
热门歌手
王菲 周杰伦 周深 海来阿木 半吨兄弟 李荣浩 林俊杰 凤凰传奇 魏佳艺 程响 怪阿姨 陈奕迅 G.E.M.邓紫棋 薛之谦 张学友 小阿枫 刘德华 Beyond 汪苏泷 张韶涵
其他人正在听的歌
孟婆嫌我烦(烟嗓版) 钟仪月
桃花劫 苏傲轩
半睡城市(两个大叔) 小钢炮&华子
下山(英文版Getting ahead) 七元
楼上(house) Tăng Duy Tân
千千阙歌(DJ版) 长安道
深情只不过是一个笑话 慕哲
覆水难收 (再也回不到那时候) 陶宏杰
阳雀飞过十字坡 会东调 山歌郭敏&小白马&山歌郭敏&山歌郭敏
天生我材必有用 马思唯&Higher Brothers
求佛(彩铃回忆版) HG小峰
网站地图 RSS地图 百度地图 360地图 头条地图
声明:本站不存储任何音频数据,站内歌曲来自搜索引擎,如有侵犯版权请及时联系我们,我们将在第一时间处理!
下载FLAC音乐网 桂ICP备xxxxxxxx 版权投诉 请联系我们 liukaymail#foxmail.com